Lyrics

Amara Chineke di kwa ogologo Jah Jehovah onye ndinma E be ke le mu o Jah Jehovah odugwu atakata E be ke le mu o You protect me eeeh from the hands of enemies You protect me eeh you never let me fall down As I Dey fall na you dey carry me Them no go know say your power be the best But una I dey shout for your victory No be say me I dey holy pass Your love e too much for my body Chime (chime) I dey conquer na your power I no go lie o Aka Chineke di kwa ogologo Ngozi Chineke di kwa ogologo Amara Chineke toro ogologo Ngozi Chineke di kwa ogologo But I no follow them dey talk Vanity upon vanity No follow dem dey shout Vanity upon vanity I must to tell you eh poverty is a vanity I must to tell you eh hunger is a vanity Brother hustle eeh make you no follow them shout eiye Vanity upon vanity whenever you see a mansion Okwa e ne ru e Onye Chukwu me lu ugbo le nu uwa ya biko kele Chukwu Eeeh ye ee Aka Jehovah di ogologo Aka Chineke di kwa ogologo Aka Chineke di kwa ogologo Ngozi Chineke di kwa ogologo Amara Chineke toro ogologo Ngozi Chineke di kwa ogologo As you dey shower me with your blessings I no go ever stop to praise your name Na you they lift me up Chukwu me Them say na jazz Okwa Chukwu na me? E be Chi na chere m I no go fall lai lai Chi na chere mo I no go fall lai lai Aka Jehovah di kwa ogologo Amara Chineke toro ogologo Ngozi Chineke di kwa ogologo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out