Lyrics

Ai, baby, no Styl-Plus io, eh She wan chop this our money Our money io Baby mo, omo mo be so You wan play me wayo, I no be oyinbo You no fit chop my money go You no fit carry my ego, oh-oh You no fit chop my money go You no fit carry my ego, oh-oh Wetin my eye don see o If I talk am e go hard to believe o The matter come dey make me dey wonder Whether the thing wey dey worry the girl na long throat or hunger Because e meet me for Park 'n' Shop io E think say e go take me chop io E wan turn guyman to mugu You can't turn Urhobo man to mugu Baby say e dey hungry, I say I know I take am go Iya Basira place o She look the place she say nawa o Me sef I tell am Baby mo (baby mo), omo mo be so (no) You wan play me wayo, I no be oyinbo You no fit chop my money go (chop my money go) You no fit carry my ego, oh-oh (you no fit carry my ego) You no fit chop my money go (you wan chop my money go) You no fit carry my ego, oh-oh (you no fit o, not my ego) Wetin I see with my eye o If I talk am you go say I dey lie o The matter come dey really confuse me I dey wonder if she dey gbadun my style or she just wan use me Because she meet me for one nightclub io She come dey find as she go take me chop io The baby think say she dey fast Tishe Luku no dey ever take last Baby ask for shoe, I say, "Yes oh" I take am straight to Tejuosho As we reach the place she say nawa o Na so I tell am o Baby mo (nwa mmo), omo mo be so (haba, haba!) You wan play me wayo (wayo), I no be oyinbo You no fit chop my money go (baby mo) You no fit carry my ego, oh-oh (you no fit carry my ego) You no fit chop my money go (you wan chop my money, no, no, no) You no fit carry my ego, oh-oh (lekwa nune chichi o) Whether dem like am o, whether dem dislike am, oh-oh The thing be say e don dey tey wey I know say dem wan chop my money Dem dey look me like Obama, dey find how dem go take me hammer The thing be say they don forget say I grow for Naija not for Yankee These girls dem no know me, omo ile oluji She manipulate me and separate me from my money E no easy o, you go lie, you go cry, you go try But e no easy o, baby, baby no Baby mo (baby mo), omo mo be so (omo mo be so) You wan play me wayo (wayo), I no be oyinbo You no fit chop my money go (you no fit chop my money) You no fit carry my ego oh-oh (no, no, you no fit carry am go) You no fit chop my money go (eh, baby, emi) You no fit carry my ego oh-oh (moti soji, iwo gan oje soji) Baby mo, omo mo be so (no) You wan play me wayo (no), I no be oyinbo You no fit chop my money go (my money go, go, go, go) You no fit carry my ego oh-oh (my ego-go-go-go) You no fit chop my money go (my money go, go, go, go) You no fit carry my ego oh-oh (my ego-go-go-go, no)
Writer(s): Akintunde Babatunde Akinsanmi, Shifikovie Adogho Emoefe, Olasunkanmi Omolaye, Zealous Onyecheme Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out