Lyrics

Eeeh ko Papa mama make we follow your footsteps Give special love to your children Time don come for our own pikin to know Say dem be leaders of tomorrow Eee wo una know say life e no easy Words of our papa na wisdom Oga Okoye you no spoil your good name Dem no dey buy am for market oo Eeeh wo hear your mama hear your papa Life go better for you Hear your mama hear your papa Life go better for you Big or small come hear my tory Life e no be bed of roses Anytin wey you do make you do well Everybody go follow your footsteps Bonboy and baby comot for bad tin o Drug abuse oju kokoro e no pay Nigeria na we own o Jeje my friend na small small o Eeeh wo hear your mama hear your papa Life go better for you yeah Hear your mama hear your papa Life go better for you Awon omo a ala igborun ko ni le iwe Won ko fe eti sile so hun to oluko ko won Bo oluko ni kan ka we won si ma sere ka Won a jeun jeun jeun won gbo fo ro boto Ise ise iyen kin se ti won Ere ere ere sha ni tin won Dodo ati rice ko gbudo ko ja Won a jeun jeun jeun won gbo fo ro boto Hear your mama hear your papa Life go better for you yeah Hear your mama hear your papa Life go better for you Eehchi Hear your mama hear your papa Life go better for you Nu ro nu mama nu ro nu papa gi Oga diri gi mma Kuji mama kuji papa ku Muni ha ze imu ku dadi Gbo ti iya gbo ti baba re Aiye adara fun oo Hear your mama hear your papa iiiye fumme fumme mo Life go better for you Nu ro nu papa nu ro nu mama gi for the better Oga diri gi mma for the better Kuji papa kuji mama ku Muni ha ze imu ku dadi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out